帮助

Ayra Starr《Rush》[FLAC/MP3-320K]

隔壁老王 2026-09-28 19:41 4 下载

Ayra Starr《Rush》
Ayra Starr
0:000:00
歌词
作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri
Jofunmi Japata, I dey go ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
最新回复 (1)
全部楼主
  • 他有些生气 44分钟前 0
    @Ta 引用 沙发
    谢谢!
    • HiFiNi - 音乐磁场|无损音乐 FLAC/MP3 下载试听网站
      3 楼
        立即登陆丨 立即注册丨 QQ登陆

您可以在 登录 or 注册 后,对此帖发表评论!

返回
发新帖
热门音乐
  1. 星火社《五百年沧海桑田》[内嵌封面歌词][FLAC/MP3-320K] 619
  2. 宋晓峰《红尘误此生》[FLAC/MP3-320K] 575
  3. .《月亮桥 周深深》[FLAC] 351
  4. 顿珠拉姆《祝福祖国(藏语合唱)》[内嵌封面歌词][192khz/24bit至臻母带-129MB/FLAC/MP3-320K] 271
  5. 周深《自己就是自己的光》[内嵌封面歌词][臻品母带-182MB/FLAC/MP3-320K] 266
  6. 周深《茶汤》翻唱超好听[FLAC/MP3-320K] 237
  7. 晴舒《心云 (女声版)》[内嵌歌词原版超清母带无损FLAC/MP3-320K] 234
  8. 田馥甄《要去什么地方》[FLAC/2026/24bit_48kHz] 208
  9. 星火社《五百年沧海桑田》[FLAC/MP3-320K] 188
  10. 许明明《静待清光-《兰香如故》电视剧插曲》[FLAC/MP3-320K] 177
  11. 苏娜《祝福祖国(合唱版)》[内嵌封面歌词][192khz/24bit至臻母带-134MB/FLAC/MP3-320K] 177
  12. 星海不是海星 / 朔|SHO《Brave_Heart(纯净气声抒情版)》[FLAC/MP3-320K] 173
  13. 田馥甄《要去什么地方》[内嵌封面歌词][192khz/24bit至臻母带-139MB/FLAC/MP3-320K] 166
  14. 晴舒《心云 (女声版)》[FLAC/MP3-320K] 140
  15. Taylor Swift《Patient Zero》[FLAC/MP3-320K] 132
  16. 田馥甄《要去什么地方》[大船/云/干净的房间/值得纪念的垃圾/乌鸦/蹉跎/坍塌/静脉/果/要去什么地方]全专辑[内嵌封面歌词][至臻母带/FLAC/MP3-320K] 132
  17. 周深《泪海(live)》[内嵌封面歌词][FLAC/MP3-320K] 126
  18. 星火社《游京 (我走在风雪中) (长征版)》[内嵌封面歌词][24Bit/192Khz臻品母带-128MB/FLAC/MP3-320K] 122
  19. 神不再香港《大侠霍元甲(万里长城永不倒)》[FLAC/MP3-320K] 119
  20. 沙哑大叔《月亮你替我望望故乡》[内嵌歌词原版超清母带无损FLAC/MP3-320K] 110